Time Lyrics by MAJEEED


Them dey find money
You dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail
Paddie better soji
Put your head straight
Make e no go be had i known be the case
You say you like kele
With a fine waist
Kele wey go make lawyer file case
You dey form bobo
With your 5k
You no get money
You dey post giveaway
Oh my God

Time they say don’t wait for nobody
Time they say is really the money
(Asiko ni koko koko)
Time they say waits for nobody
That same time na time wey no get time.

Give me five minutes
I’ll be on my way
Aunty kilode na so so man place
You say you no won soji
Say you get Craze
We never start to dey talk you dey frown face
Your night na Morning for your estate
Na so so corner corner follow one way
But i see you when you off light for that toyota corolla o
And i see you when you off light for that toyota corolla o
Aunty wetin dey sup oh?

Time they say don’t wait for nobody
Time they say is really the money
(Asiko ni koko koko)
Time they say waits for nobody
That same time na time wey no get time.

Them dey find money
You dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail
Paddie better soji
Put your head straight
Make e no go be had i know be the case

Watch Video

About Time

Album : Bitter-Sweet (EP)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Mar 25 , 2022

More MAJEEED Lyrics

MAJEEED
MAJEEED
MAJEEED
MAJEEED

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl