
Ori Mi Lyrics
...
Ori Mi Lyrics by MAGIXX
Wake up in early morning man I stretch up
Hustle cause I no dey find love for Lagos
And you see am steady working for the papers
Smoke a blunt when we paste for location
If you ever knew me then you go hail us
Na why me no me trust no friend, trust no neighbors
Put me trust in Jah e no dey fail us, oh oh oh
And money na the koko
After money owo lo ṣe koko sir
When I pull up for the condo
Everybody dem dey dance the robosaa
Magixx, ọmọ ologo
I no go ever fall I be old soldier
You know say time no dey go slow
Ọmọ say na one life we dey
Ma sho oun ti ba fẹ, ah ah
Kori gberekomi, gberekomi oo
Kori gberekomi, gberekomi oo
Ma sho oun ti ba fẹ, ah ah
Kori gberekomi, gberekomi oo
Kori gberekomi, gberekomi oo
So many thing for my mind so me spark up the j
Make bukata no go drive me insane
Ontop say I go buss their speaker
Ọmọgoriola I go bust them speaker
Me no dey find something wey no dey find me again
Me I go hard to through the sun and the rain
You know say I'm the girl them sugar
Ọmọgoriola I go bust their speaker
And money na the koko
After money owo lo ṣe koko sir
When I pull up to the condo
Everybody dem dey dance the robosaa
Magixx, ọmọ ologo
I no go ever fall I be old soldier
You know say time no dey go slow
Ọmọ say na one life we dey
Ma sho oun ti ba fẹ, ah ah
Kori gberekomi, gberekomi oo
Kori gberekomi, gberekomi oo
Ma sho oun ti ba fẹ, ah ah
Kori gberekomi, gberekomi oo
Kori gberekomi, gberekomi oo
Ma sho oun ti ba fẹ, ah ah
Kori gberekomi, gberekomi oo
Kori gberekomi, gberekomi oo
Watch Video
About Ori Mi
More MAGIXX Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl