...

Eje Mi Lyrics by L.A.X


Izz LA

Nobody be like zaza ooo

Came into the game put some jara oo

This Fuji thing na we start am o

Every year gbedu drop we no tire o

You see long time they want to bring me down

Industry they want to cool me down

Mo ko eti ikun si won and I dey drop my sound

Oluwa dey involved now I dey around

Awon temi won ko mi je

Me no care about the ones wey no ko mi je o

You see me, walking billionaire

Me I dey my lane plenty zeros now

Me no care about no awards

Oluwa give me the reward

My fan base na my award o

Won po bi omi ko de si ro n be

Eje mi Mo wa pelu e

Je ko kowo wa je kin show loving o

Aje mo wa pelu e

je ko kowo wa je kin show loving o

Eje mi Mo wa pelu e

Je ko kowo wa je kin show loving o

Aje mo wa pelu e

Je ko kowo wa je kin show loving o

Nobody know how water take enter coconut

Omo at'apata dide ninu potopoto

Time no dey , time no dey

Iya loja l'oshodi iyalode

O ku le je omo egbe ni l'Agege

Omo eru l'e d'oba in no time time no dey

Time no dey, time no dey

Illahi oba eleti gb'aroye

Reputation is what people think about you

Character is the exact who the fvck you are

Igba ta pe yin no respond e gbe call wa

Kosin ringtone abii e block wa

Ema w'eyin k'ema sunle

Tori Hold up o kin mu okada

Igunugun mi o de n je ofada

Al'eshi ma riran wo

Eje mi Mo wa pelu e

Je ko kowo wa je kin show loving o

Aje mo wa pelu e

je ko kowo wa je kin show loving o

Eje mi Mo wa pelu e

Je ko kowo wa je kin show loving o

Aje mo wa pelu e

je ko kowo wa je kin show loving o

Eje mi Mo wa pelu e

Je ko kowo wa je kin show loving o

Aje mo wa pelu e

je ko kowo wa je kin show loving o

Ema w'eyin k'ema sunle

Tori Hold up o kin mu okada

Igunugun mi o de n je ofada

Al'eshi ma riran wo

Watch Video

About Eje Mi

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright : © 2025 Rasaki Music Ltd / EMPIRE
Added By : Farida
Published : Apr 10 , 2025

More L.A.X Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl