
Pain Me Lyrics
...
Pain Me Lyrics by L.A.X
Izz LA o
Ahahah
Ligaligali o
Lo shey mi o
Lo shey mi oo
Shey you dey see o
Oversabi o
Lo shey mi o
Lo shey mi oo
O baby mi o
Ah ah ah
For my mind na you dey for my mind o
Scoda
Shey mi bo shey like, shey mi bo shey like
Since 99 i've been having 99 problems
Scoda
Emotional, emotional
O dun mi
O dun mi o, odun mi o, o dun mi o
My baby o, o dun mi o, o dun mi o
Omoge ba mi ja
Since morning i don dey call you yeah
Ten don reach say are you coming
Shebi i don tell you that i'm sorry
Plenty confusion why you no wan tell me what's the solution
For you i submit o why you come dey do like you no want it o
Baby mi sho ri ige, ka tan le be
Hands on your back, gbemidebe
Oya shey ko de be , me i don't care
Me I don't care ooo
All the backbiting, the gaslighting
That kind thing, i no be mike tyson
So no dey fight me, dey advise me
You're just a spark, michael jackson
Omo la bouncing
Wetin be question wey you come dey ask me
I don't know what you mean
How could you do this to me
O dun mi o
O dun mi o, odun mi o, o dun mi o
My baby o, o dun mi o, o dun mi o
O dun mi o, o dun mi o
Watch Video
About Pain Me
More L.A.X Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl