...

Dr. Love Lyrics by L.A.X


Izz LA o

I won't lie, you look so good you are specially designed

Girl you are specially designed (specially)

And you know you gatts be mine

Oh no no

One of one, omo tan so

Fashionista, dress to kill

You're my thriller, action film

You're my healer, doctor love

Only you know what you do to me wey go coolu my temper

Doctor love, doctor love o, doctor love

Fun mi ni remedy remedy wey go ease my temper

Doctor love o, doctor love o , doctor love

Who go treat my heartache, doctor doctor doctor love

I dey miss your soft touch, that kind type of special love

Run many kilometers for you

I fit to spend my milla for you

Nkan to gbe seyin baby o por

Ohh no oo

This love is incurable

Baby we are compatible

She fit do wetin, she no fit do

Ma lo pami omo to dun ju

Happiness cos im stuck with you now

Feelings deep and i no go fit li

Baddest girl when you show for the town

Nobody fit to kolobi am

I won't lie, you look so good you are specially designed

Girl you are specially designed (specially)

And you know you gatts be mine

Oh no no

One of one, omo tan so

Fashionista, dress to kill

You're my thriller, action film

You're my healer, doctor love

Only you know what you do to me wey go coolu my temper

Doctor love, doctor love o, doctor love

Fun mi ni remedy remedy wey go ease my temper

Doctor love o, doctor love o , doctor love

Izz LA o

Watch Video

About Dr. Love

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright : © 2025 Rasaki Music Ltd / EMPIRE
Added By : Farida
Published : Apr 10 , 2025

More L.A.X Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl