...

Ghana Jollof Lyrics by LASMID


Joorrrr woju mi my baby

(…)

Amina oh oh oh

Ele masope oto o

You Dey burst my bolo

Shawty make we fire go

Make we fire go oh

Khadija oh oh (Khadija)

She dey different caliber oh (Caliber)

Dangerous animal (Animal)

Shawty make we carry go oh

Make we carry go

This your bikini (odoh)

E Dey kill dem (bobo)

Twist your body like wowo

Odun Ghanian (Jollof)

Joorrrr woju mi my baby

(…)

If them say I de use you de play na lie

If I lie to you I swear to God na die

Fine girl me I no de kiss and tell akai

Hello I want chop wetin your mama dash you

Girl I was a killer when I saw you with my eyes

Closed and my mind opened in the sky

You covered all of the darkness with your light

For me that be why I say I no fit leave you

Khadijah oooo

Woso ma me na nnɛ mene wo o

Pu wo to ma me ma me ndi wo o mm

Make we carry go o

Make we carry go oo

This your bikini (odoh)

E Dey kill dem (bobo)

Twist your body like wowo

Odun Ghanian (Jollof)

This your bikini (odoh)

E Dey kill dem (bobo)

Twist your body like wowo

Odun Ghanian (Jollof)

Joorrrr woju mi my baby

(…)

Watch Video

About Ghana Jollof

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright : © 2025 Dapper Music & Ent, Under exclusive license to Dvpper Digital Ltd.
Added By : Farida
Published : Jul 01 , 2025

More LASMID Lyrics

LASMID
LASMID

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl