Speechless Lyrics
Speechless Lyrics by LADE
Speechless you leave me speechless
And heaven na my witness o
Breathless boy I be breathless
You know sey you be my weakness o
Baby na me, Wey dey notice you
Make we marry I Dey tell you boo
Abu Dhabi I go take you to
Baby na me Wey dey notice you
Weakness
That love is wicked
You do me weekend
And other days for other boo wicked
I think it’s wicked
This boy is wicked
I love you na my weakness o
You say baby be my jolene
Jolene baby jolene
Only you fit hold me down
You say you get money
Baby girl I hollit
I ready to spend it now
Baby na me , Wey dey notice you
Make we marry I Dey tell you boo
Abu Dhabi I go take you to
Baby na me Wey dey notice you
Weakness
That love is wicked
You do me weekend
And other days for other boo icked
I twhink it’s wicked
This boy is wicked
I love you na my weakness o
Watch Video
About Speechless
More LADE Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl