Money Long Lyrics
...
Money Long Lyrics by KING PERRYY
Ogbe iyoo
Continental continental
As I Dey hustle my kpa
Hustle hustle
Make e Dey rise o
Make e Dey rise o
Yo yo
As I dey live my life
Ibari I
Make I dey smile o
Make I dey smile
Make my money long o
Yo yo yo
Make the money long o
Yo yo yo
As I dey hustle all night long
Yo yo yo
Make mi money long o
Yo yo yo
Bete suya Bete suya bu n’aru nama
man on duty 247looking for daily manner
My blessing agbalagba
Acholomu wahala
Dedicated Abialom ikili hannah montana
Aloba give am chance
Amaka come and dance
Ajebo hustler my weak point
Dollar & pounds
Maka the kpa amukwam anya till morning mass
Gbaa kpim! Adilo akpo uga na round about
Muwa bido ebidogom onye agbakwana oso
Nke nkem ako nam ego tolo ogologo
My ice muke muke Iyanga tolo tolo
Inugo ogbodo nozikwa obodo oyibo
Unbothered when I’m in the airport boarding
Make my money long make my money long ooo
I have a testimony e taste gom money
Make my money long make my money long ooo
Make my money long o
Yo yo yo
Make the money long o
Yo yo yo
As I dey hustle all night long
Yo yo yo
Make mi money long o
Yo yo yo
Watch Video
About Money Long
More KING PERRYY Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl