...

Anabella Lyrics by King Flekky


Baby waiting xup o

Touch my wicking point o

Leave them make them talk say me

I no take insort o

Leave them make them talk o

Make Dem throw me punch o

Make talk rubbish say me

I go take insort o

What's on your mind Baby girl you fine

Baby shoni mind If you can be mine

Your face dey shine Your brain go set

Best woman in world Believe by word

More be like corn Make we have a fun

You see does one way sit-down for there

I go use rap to finish am there

E dey here Flekky e no won

Commot Baby tanana from naija to Canada

Mofe jaye mi falala

Kon ma sope mio ja ra ra (mio ja ra ra)

Baby waiting xup o

Touch my wicking point o

Leave them make them talk say me

I no take insort o

Leave them make them talk o

Make Dem throw me punch o

Make talk rubbish say me

I go take insort o

Watch Video

About Anabella

Album : (Single)
Release Year : 2024
Copyright :
Added By : King Flekky
Published : Oct 23 , 2024

More King Flekky Lyrics

King Flekky

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl