JUSTIN LGD Body Tension cover image

Body Tension Lyrics

Body Tension Lyrics by JUSTIN LGD


It's LGD

Give you give you sounds from the other side
I know you bad, and I no go lie
Nothing go fit cleans this our logo now Ohh yeah yeah
I put my trust in you yah
I put my trust in you ohh
I put my trust in now
You've ruined everything

Sorry, I dey feel your body tension
Something that I can't even mention
Right now I dey feel the tension
One time make we no go tangle
Sorry, I dey feel your body tension
Something that I can't even mention
Right now I dey feel the tension
One time make we no go tangle

Bad belle Dem make Dem dey go
Bad belle Dem make Dem dey go
Bad belle Dem make Dem dey go
Bad belle Dem make Dem dey go
Bad belle Dem make Dem dey go
Bad belle Dem make Dem dey go
Bad belle Dem make Dem dey go
Bad belle Dem make Dem dey go Dem dey go ahh

Sometimes I dey feel your heart break
I see what you see but it's okay
You thought I care in the first place
Lately I've been down I didn't say a shit
I dey I dey dey dey on my way
Fight me anyway make we dey on my way
Sometimes I dey feel the pain for my haed
Something wey dey make me dey on highway ohh

Sorry, I dey feel your body tension
Something that I can't even mention
Right now I dey feel the tension
One time make we no go tangle
Sorry, I dey feel your body tension
Something that I can't even mention
Right now I dey feel the tension
One time make we no go tangle

Bad belle Dem make Dem dey go
Bad belle Dem make Dem dey go
Bad belle Dem make Dem dey go dey go ahhh

Watch Video

About Body Tension

Album : Body Tension (Single)
Release Year : 2023
Added By : Felix Justin
Published : Jul 26 , 2023

More JUSTIN LGD Lyrics

JUSTIN LGD
JUSTIN LGD

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl