JOEBOY Runaway cover image

Runaway Lyrics

Runaway Lyrics by JOEBOY


(I think I drink too much)

Runaway
Oh baby please stay abeg no runaway from me
‘Cause I dey think about you night and day day day
Gimme love omo na shere ye ye
 
Girl I can’t deny
It’s a vibe anytime I look in your eyes
You hypnotizing me and it’s not nice not nice not nice
Gimme love don’t you runaway from me
Don’t you runaway from me
 
Ma Gbagbé o
Jowo ma gbagbé
If another come your way
You go tell am say no way
 
Ma gbagbé o
Jowo na gbagbé
If another come your way
You go tell am say no way
 
Oh ye oh ye ye ye ye ye ye ye

You dey gimme peace of mind
When na you I get your time
Iwo lo mu nu mi dun
When the raba no dey
You promise sey we go dey fine
 
This love o money can’t buy
‘Cause it’s something so divine
Oh, quédate conmigo
 
Girl I can’t deny (Can’t deny you)
It’s a vibe anytime I look in your eyes (In your eyes o)
You’re hypnotizing me and it’s not nice not nice not nice
Gimme love don’t you runaway from me
Don’t you runaway from me
 
Ma Gbagbé o
Jowo ma gbagbé
If another come your way
You go tell am sey no way
Ma gbagbé o
Jowo na gbagbé
If another come your way
You go tell am sey no way

Oh ye oh ye ye ye ye ye ye ye

Watch Video

About Runaway

Album : Somewhere Between Beauty & Magic (Album)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021Banku Music/emPawa Africa.
Added By : Huntyr Kelx
Published : Feb 04 , 2021

More lyrics from Somewhere Between Beauty & Magic album

More JOEBOY Lyrics

JOEBOY
JOEBOY
JOEBOY

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl