
Hey Father Lyrics
...
Hey Father Lyrics by JOEBOY
How many times I go talk am
I no do cock and bull
If I want fall, I recover
When nobody send, it’s cool
Dem be wan dey whine me
But they misunderstood
Who work and pray
Go dodge ekwensu
Been that way for days
So wetin
Why you hating
Celebrating all my wins
I am motivating while you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating God save me
Dem dey find me, dem no go catch me
I no dey beg nobody to love me ah
Hey father
Shine your light on me, open my eyes o so I can see
Hey father
Shine your light on me, open my eyes o so I can see
What do they want from me
What do they need from me
I don see something
Counting all my money
You want kon dey block my bag
God go punish you
Olohun dey go get issue
Walahi I go rubbish you
You go need tissue
Zazu go reason you
Zeh ko to zeh ri o ah
So wetin
Why you hating
Celebrating all my wins
I am motivating while you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating God save me
Dem dey find me, dem no go catch me
I no dey beg nobody to love me ah
Hey father
Shine your light on me, open my eyes o so I can see
Hey father
Shine your light on me, open my eyes o so I can see
Watch Video
About Hey Father
More JOEBOY Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl