Kabaa Lyrics by IDOWEST


For my kabaa
Of Lagos, 'Ge-'Ge
This bread no be
Of La-La, Aaapa, ya know
Idowest awa mafia

Make anybody no go do anyhow for my kabaa
For my kabaa
Me, I no get time for anybody
No-No problem with anybody oh
But if anybody go do anyhow for my kabaa
Na three gbosa gbosa you go hear (For my kabaa)
Gbosa gbosa you go hear (For my kabaa)
T-T-Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa)
Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa)
E ma wo awon eleyi
Shey b'ashe-b'ashe ma wa leleyi, Aaapa
E ma wo awon eleyi
Awon eleyi won mad gan

T'oba sowipe na who dey (bam bam)
File fun awon omo mi opo Akute
Oya rewon lo bi Gawusho
Omo adugbo won lo gbowo yahooze
Rata-ta-ta, kila fa-fa-fa
Mosa f'ejo k'oto di gba-gba-gba
Bata wahala, o toh di kasala
O fe lo mufala, o wa fun fa-fa-fa
Shawty fe lu GTB ni jibiti

Brazilian hair, Bone Straight, BTC
Sh'ofe ma porsh, shey mo jo PDD
Bumper to bumper lodi gbi-gbi-gbi
Ehn, for my kabaa (nibo?)
Omo waliasiri wey dey yanga
B'oshey lapa e
Awon omo antap
B'oshe ri kala lo gun be gaza
Awon t'emi kan kai

Na three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa)
Gbosa gbosa you go hear (for my kabaa)
T-T-Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa)
Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa)
E ma wo awon eleyi
Shey b'ashe-b'ashe ma wa leleyi
Aaapa
E ma wo awon eleyi
Awon eleyi won mad gan

Wo designer timo wo wabi
Na who wan check am? (na who check am?)
You wey no be odia
T'oba f'ese mule, dadubule, bend down
Hater de wa wonder b'oshe dun nbi
Omo ologo t'owo Brewery
O de momi Baba Felabi, mo Kuti
L'adugbo mi, e ni sinmi

Make anybody no go do anyhow for my kabaa, ah
For my kabaa
Me, I no get time for anybody
No-No problem with anybody oh
But if anybody go do anyhow for my kabaa
Na three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa)
Gbosa gbosa you go hear (for my kabaa)
T-T-Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa)
Three gbosa gbosa you go hear (for my kabaa)
E ma wo awon eleyi
Shey b'ashe-b'ashe ma wa leleyi
E ma wo awon eleyi
Awon eleyi won mad gan

(Sweet Mix by Drum Face)

For my kabaa
For my kabaa
For my kabaa
For my kabaa

Watch Video

About Kabaa

Album : Mafia Culture, Vol. 2.0 (Album)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021 DMW
Added By : Huntyr Kelx
Published : Mar 19 , 2021

More lyrics from Mafia Culture, Vol 2.0 album

More IDOWEST Lyrics

IDOWEST
IDOWEST
Ewe
IDOWEST

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl