Freaky Lyrics
Freaky Lyrics by HOTKID
Alhaja pikin oo
(Dr Dolor Entertainment)
Ozedikus Nwanner
Oh baby girl showa freaky (Freaky freaky)
Call me the money man that’s my oriki (Riki riki)
Badman wanna put you in a Bentley (In a brand new bentley yeh)
Make another man no go run my race like olympic (Olympi olympic)
Ooh yeah ooh yeah
Ah do ne showa freaky (Freaky freaky)
Call me the money man that’s my oriki (Riki riki)
Badman wanna put you in a Bentley (In a brand new bentley yeh)
Make another man no go run my race like olympic (Olympi olympic)
Omada ko se jeje
Duro shoma jogede
Moni koye ma nogere
Torowo yen repete
Alo ma da kose jeje
Duro shoma jogede
Moni ko yema nogere
Toro wo yen repete
If you call on me i go pick up oo
My baby fine from default oo
Oya pick location make we link up oo
Yeh, I put your name for billboard oo
Say, anything wey you want see ajeh i go get for ya
Say me I no dey cap for ya
Baby oya whine for the boy na my cash I go spray
for ya baby oya dance me
See this girl to hot to the core
That I call her my hell fire
Ohh baby you dey burn the boy
Oya strike a pose for the boy
Make I take e your picture naw yeehhhh
Molo ma da ko se jeje
Duro shoma jogede
Moni koye ma nogere ah
Torowo yen repete
Alo ma da kose jeje
Duro shoma jogede
Moni ko yema nogere
Toro wo yen repete
Oh baby girl showa freaky (Freaky freaky)
Call me the money man that’s my oriki (Riki riki)
Badman wanna put you in a Bentley (In a brand new bentley yeh)
Make another man no go run my race like olympic (Olympi olympic)
Ooh yeah ooh yeah
Ah do ne showa freaky (Freaky freaky)
Call me the money man that’s my oriki (Riki riki)
Badman wanna put you in a Bentley (In a brand new bentley yeh)
Make another man no go run my race like olympic (Olympi olympic)
Omada ko se jeje you go wound oo
Duro shoma jogede abena you go wound oo
Moni koye ma nogere e go good oo
Torowo yen repete vibez
Alo ma da kose jeje you go wound oo
Duro shoma jogede abena you go wound oo
Moni ko yema nogere e go good oo
Toro wo yen repete, ouuu vibez vibez vibez
It’s alhaja pikin oo oo ah
Ouuu oo ouuu oooo na who do the beat ooo ooo
Shey you no know na ozedikus nak me the beat
Oo oo ah
Watch Video
About Freaky
More HOTKID Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl