Paroles de Boyz
Paroles de Boyz Par YEMI ALADE
Boyz boyz boyz boyz
Boyz boyz boyz boyz
Me I like boyz on the low
Who be bad boyz wey dey hold
I like the boyz wey be pro
Wey they give me hot when e cold
Me only roll with the finest
All the fuck boys them be highness
Too much dough we they buy them
Me I killing me killing me say
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
Ribi ribi pa pa pi yo wa yo
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
Ribi ribi pa pa pi yo a
Wey the bad belle people dey a
We yo
Say we they find fine boyz
Say we they find fine boyz
jama, landlord , sweet guys dem
Shey we dey find fine boyz
You no get money sara
If you no get any sense sara
You get biggi chest ahn , na the kind thing wey we need
Say we go mash it up , mash it up
Morning to night we be loving up , loving up
We no they fear we be burning up, burning up
One time now we be living up
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
Ribi ribi pa pa pi yo wa yo
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
Ribi ribi pa pa pi yo a
Wey the bad belle people dey a
We yo
Say we they find fine boyz
Say we they find fine boyz
jama, landlord , sweet guys dem
Shey we dey find fine boyz
Boyz boyz boyz boyz boyz
Boyz boyz boyz boyz boyz
Am in the area
Hustle buy material
Fine girls na the standard
Gbe owo oke make you gbera
So we go mash it up mash it up
Morning. To night we be burning up burning up
We no dey fear we be living up living up
Morning to night we be turning up turning up
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
Ribi ribi pa pa pi yo wa yo
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
Ribi ribi pa pa pi yo a
Wey the bad belle people dey a
We yo
Say we they find fine boyz
Say we they find fine boyz
jama, landlord , sweet guys dem
Shey we dey find fine boyz
Boyz boyz boyz boyz boyz
Ecouter
A Propos de "Boyz"
Plus de lyrics de l'album Empress
Plus de Lyrics de YEMI ALADE
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl