...

Paroles de Pray Par WIZKID


Ọmọ, na long thing

You see, I no fit tell you everything I don see

Remember time when the money no dey come quick

All of a sudden, see as dem dey rush me

I pray to God say my matter no go lost key

Back to the dungeon, make I tell you something

No be say I never suffer for this country

But at the same time, sapa no go touch me

So, I dey supply the gbedu

I move from Shitta, enter Christ Avenue

When I get nothing but the vibеs and my crew

And all the lyrics and my flows and the strеaming don dey turn revenue

Many things you never knew

They steady wonder why we can never lose

So, we go shayo tonight, catch cruise

Mama call me, Ayo Balogun, they can never find another you

Àigbọ́fá là n w'òkè

I know my mama pray for me

And I know the heavens dey for me

And Jah make a way for me

Run to bàbá l'oke

I know my mama pray for me

And I know the heavens dey for me

Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán dán

Na who get money wey dey turn up

Ọmọ, àwa je lo

We elevate 'til the sun up

Mmmh, ko de ṣe don don

Every day, say na blessing

Ọmọ, awa jẹ ló

We elevate 'til the sun up

Year 2011

Lil prince move to a whole another level

Starboy Wizzy, I been known from the get-go

Never forget, oh, I no be your set, oh

So, when you see me, drive by

I no dey let opportunity pass by

Na double six if na God throw dice

Ka ṣa ma gb'àdúrà, ká má prosper

So, I dey supply the gbedu

I move from Shitta, enter Christ Avenue

When I get nothing but the vibes and my crew

And all the lyrics and my flows and the streaming don dey turn revenue

Many things you never knew

They steady wonder why we can never lose

So, we go shayo tonight, catch cruise

Mama call me, Ayo Balogun, they can never find another you

Àigbọ́fá là n w'òkè

I know my mama pray for me

And I know the heavens dey for me

And Jah make a way for me

Run to bàbá l'oke

I know my mama pray for me

And I know the heavens dey for me

Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán dán

Na who get money wey dey turn up

Ọmọ, àwa je lo

We elevate 'til the sun up

Mmmh, ko de ṣe don don

Every day, say na blessing

Ọmọ, àwa jẹ ló

We elevate 'til the sun up

Ecouter

A Propos de "Pray"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2024
Copyright : (C) 2024 RCA Records, under exclusive license from Starboy Entertainment Ltd.
Ajouté par : Farida
Published : Nov 22 , 2024

Plus de Lyrics de WIZKID

WIZKID
WIZKID
WIZKID

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl