VIBETONE Hustle cover image

Paroles de Hustle

Paroles de Hustle Par VIBETONE


Give thanks and praise to jah jah
Me I be apple of him eye, me I know
That’s why I give thanks and praise to jah jah

Stop the crying, stop the crying
All this water no fit carry you pass o wey
To the place, to the place
Wey be say everything go bubble oo
Me and my boys back them
We been wash plate, we be do things
Hoping say we go gbera yeah
Sometimes I break down, I go wan craze
I dey look say shey tomorrow go better sef

I don hustle hustle make dem pay
Waiting for when all my story go change
Omo ki lon so shey naso we go dey
When we go buy that Benz
I don hustle hustle make dem pay
Waiting for when all my maga go pay
Omo ki lon so shey naso we go dey
When we go buy that Benz

Said if we hustle hustle
We fit to buy that Benz
Said if we hustle hustle
We fit to gbera so!
Said if we hustle hustle
We fit to buy that Benz
Said if we hustle hustle
We fit to gbera so!

O le f’owo mewa sise sugbon ma fi mewa jeun
Won ni pe a ma gun l’orun toripe t’a ba jeun sugbon
Awon t’an ti ro wipe na dem hustle pass
Won mo’ yato larin hustle hard, hustle smart
Ba se n hustle every day lase n’gbadura fun grace
Ti security bafe sun lale a gbadura fun
Bi lawyer to wa ni court na se n gbadura fun case
L’omo yahoo to gba dollars na se n gbadura fun rate
Real matter, real yarns who dey check am?
I don’t wanna be an old baller bi?
Everything I wish for will come to pass make we bet am
If I fast and pray, I go get am
Iyen sure pa brother mo le f’emi mi si
Salanga onipako mo ti fe’di mi si
Anything te ba fe so i have been there
I done that, ta lo so pe mi o le make e?

Said if we hustle hustle
We fit to buy that Benz
Said if we hustle hustle
We fit to gbera so!
Said if we hustle hustle
We fit to buy that Benz
Said if we hustle hustle
We fit to gbera so!

I don hustle hustle make dem pay
Waiting for when all my story go change
Omo ki lon so shey naso we go dey
When we go buy that Benz
I don hustle hustle make dem pay
Waiting for when all my maga go pay
Omo ki lon so shey naso we go dey
When we go buy that Benz

Said if we hustle hustle
We fit to buy that Benz
Said if we hustle hustle
We fit to gbera so!
Said if we hustle hustle
We fit to buy that Benz
Said if we hustle hustle
We fit to gbera so!

Ecouter

A Propos de "Hustle"

Album : Hustle (Single)
Année de Sortie : 2020
Ajouté par : Farida
Published : Nov 09 , 2020

Plus de Lyrics de VIBETONE

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl