UGOCCIE Breakfast  cover image

Paroles de Breakfast

Paroles de Breakfast Par UGOCCIE


You say pack and go
Say me I'm not enough
Say you no really send me
You only want to shag me
Tomorrow you find me come
Carry your drama come
Sị mụ gbahara love o
Small thing you go find fault
No nọ nọ nọ
I no fit do again
Better better better make I see you later
No no no no
I no fit do again
Better better better make I see you later

Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Breakfast nọ be your mate
Everybody must chop o
Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Even if you too strong
Everybody must chop ọ

Enwem plans, big plans to love you
No believe say for this life I go hurt  you
Ịkpọ na facetime, jụọ mụ say I trust you
Say the distance feel say I don lost you
For Instance, mụ na gị ji the  whole  city
Rapu ndị mmadụ and we go solve am hopefully
VA na akọzi na anyị akụ sago woefully
Fa na akpọ anyị query n'akụkọ anyị bụ old story
Nee nụ
Abụ be m onwe m since you left me
Imakwa n'ibi n'isi mụ rent free
Maka m dalụ ọnwụnwa wey dem tempt me
I neem  anya si  na men are scum
Ị hangia call
Kpọọ gị twenti minutes kam tryia luck
I jee kpọta defense gị packia bus
Negodi anya n'azụ befoe ị lockia door (door)

Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Breakfast nọ be your mate
Everybody must chop o
Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Even if you too strong
Everybody must chop ọ

Na person wey dem chyke dey form pass
Onyeemelu ịfụ na ọbụzi badass
You cover bad mind with filter
With fake love and the cheap lies
It's alright cos I'm alright
Everything mege but it's alright
Make everything dey for the past
Even if e nọ fine I dey fine, I dey fine (it is alright)
No nọ nọ nọ
I no fit do again
Better better better make I see you later
No no no no
I no fit do again
Better better better make I see you later

Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Breakfast nọ be your mate
Everybody must chop o
Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Even if you too strong
Everybody must chop ọ

Ecouter

A Propos de "Breakfast "

Album : Breakfast (Single)
Année de Sortie : 2022
Ajouté par : Farida
Published : Apr 26 , 2022

Plus de Lyrics de UGOCCIE

UGOCCIE
UGOCCIE
UGOCCIE

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl