
Paroles de Bad Belle
...
Paroles de Bad Belle Par TAY IWAR
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una
Mmm
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una
Na Na now
I say any type of person
Wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them
I say any type of person
Wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them
Follow make we show them
It’s thicker than my lady
The pockets full of brazy crazy
Different currencies
Follow make we show them
They never saw it coming
It’s all in perfect timing
God gave you everything that you need
So you never ever have to worry
Mmm everytime when the trials try to weigh us down got to rise above it
I know that God gave me everything that I need so I never ever have to worry
Mm everytime when the doubt try to creep in we gotta remind everybody
Whao whoa
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Mmm
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Na na now
Many many problems
Got many ways to solve them so
I never let them bother me
I feel and I see clear
Yeah I know when its real my dear
My inner protection yes
Ohhh
Once I was lost but I found a way
Too many lessons along the way
Will i go slow
See thats something only heaven knows
I know that God gave me everything that I need
So I never ever have to worry
Mm everytime when the doubt try to creep in we gotta remind everybody
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Mmm
Ooh yeah
Ohh yeah
People wey dey do bad thing
Make una stop
Because holy ghost fire go fire una o
Na na now
I say any type of person
Wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them
I say any type of person
Wey think say
E no go happen for me and you
We go show them now
We go show them
Follow make we show them
Ecouter
A Propos de "Bad Belle"
Plus de Lyrics de TAY IWAR
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl