Paroles de Jogo
...
Paroles de Jogo Par SKALES
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, ogo jogogo
Jogo jogogo, ogo jogogo
I'm out for my bread, they want me dead
I'm never scared na na
Always ahead Always prepared
Dem no fit do nada
Make dem miss me with that bullshit
I don't want no drama
I no dey like to dey revenge I leave it to karma
Shu wetin I do
ain’t got no clue
I want mezebu
I just want dey chop this life
I no wan belle full
Oleku jaiye times 2
Allow me to allow me to flex
Jogo jogogo, ogo jogogo
Jogo jogogo, ogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, ogo jogogo
Jogo jogogo, ogo jogogo
Na good time I want no be gobe o
Living life to the max no be today o
When I show all of them wan make mokpe o
Wan ma sokpe o no be play play o ahh
Tell the dj make e replay o ahh
If you dey sit make you dide o ahh
At Obi's house on a weekday o
I go display o mogbe o, shu
Wetin I do
ain't got no clue
I want mezebu
I just want dey chop this life
I no wan belle full
Oleku jaiye times 2
Allow me to allow me to flex
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, ogo jogogo
Jogo jogogo, ogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
Na allow me, na allow me to flex
Ecouter
A Propos de "Jogo"
Plus de Lyrics de SKALES
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl