
Paroles de Blessings (Alubarika)
...
Paroles de Blessings (Alubarika) Par Shoday
It's the Billion boy
Soundz boy fi the gyal dem
Baba
Adupe lowò yin
Blessings fall on me
Jaiye
Bottles all on me
Sapa o dodò mi o
Baba
Adupe lowò yin
Blessing fall on me
Alubarika plenty lodò mi
Sapa o dodò mi o
I'm living my life
I no get plenty
Wetin I get e tó mi
Could have been worse
With all the shege
Wey the mandem dey show me
But e s'oluwa
They dey wonder how I dey do am
Them be looking for the formula
Them dey google am
They dey pursue am
No pressure (no pressure me)
No tension (no tension me)
O mo idan (idan gbe idan mi)
Yé le'san (le'san mo mi)
No pressure (no pressure me)
No tension (no tension me)
O mo idan (idan gbe idan mi)
Mo ni yé ma le'san (le'san mo mi)
Baba
Adupe lowò yin
Blessings fall on me
Jaiye
Bottles all on me
Sapa o dodò mi o
Baba
Adupe lowò yin
Blessing fall on me
Alubarika plenty lodò mi
Sapa o dodò mi o
No fake love for my side no more
No near boys if you can't show love
If you no dey for me
Get away from me
Koshi
No dey cause hold up
Je'n r'iwaju (je'n see front)
Anything I do (them discuss)
Kó le re mi (ma Funwon)
If you can't handle me (ke give up)
Story (story)
Story (story)
Say na God get the glory (glory)
Slowly or surely
Them go cram my music sori (sori)
Hold me (hold me)
Hold me
Cause this happiness pass molly
Nobody holy
So the blessings pass irúmi
No pressure (no pressure me)
No tension (no tension me)
O mo idan (idan gbe idan mi)
Yé le'san (le'san mo mi)
No pressure (no pressure me)
No tension (no tension me)
O mo idan (idan gbe idan mi)
Yé le'san (le'san mo mi)
Baba
Adupe lowò yin
Blessings fall on me
Jaiye
Bottles all on me
Sapa o dodò mi o
Baba
Adupe lowò yin
Blessing fall on me
Alubarika plenty lodò mi
Sapa o dodò mi o
Funwon
Ecouter
A Propos de "Blessings (Alubarika)"
Plus de Lyrics de Shoday
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl