
Paroles de Go Crazy
...
Paroles de Go Crazy Par BLAQBONEZ
Where the money I go locate it
Them be hating like Road Safety, Abena
Certified, I dey go steady
Ten ladies, three-man Jeep, whip all
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy
Schwarzenegger, terminating, see the cash that we violating
Everybody wanna go crazy, when the DJ play my thing, Abena
Look around me, we ball crazy
All my haters don dey love my thing, Abena
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy
Schwarzenegger, terminating
Shimmy Ya, Shimmy Ya, no be JJC
Yeah
Shit is getting too easy
Them want no tension, I'm raisin' their B.P
Water on my neck and it's making them sea sick
Them wanted Pep talk, make dem go play for Man City
Radio censor, [Abuji?] say make I clean it
New flows I no dey repeat, if it ain't broken, don't fix it
Shoutout to CC
This is a bang, ah bigi
Some of them call me Obasa bigi
Evergreen like Karen bigi
Shhhh, ma fe jo kpa mi
Hmmm
Hosanna Hosanna, wey you go do this body
You got it from your mama? Ah, ah, hmm
Everybody wanna go crazy, when the DJ play my thing, Abena
Look around me, we ball crazy
All my haters don dey love my thing, Abena
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy
Schwarzenegger, terminating
Shimmy Ya, Shimmy Ya, no be Jay, Jay-Z
Lock in when the chips are down
Triple double on my last three albums, I'm Joker
How many times when them count me out, 155 and counting
If I shoot and e no enter
Just know the rebound is scoring
Since December I don't know say that joy is coming
Laughing to the bank but no be funny money
Billionaire lifestyle inna this
Make money make you no dey make excuses
Some people know how, some people do it
Some people pick up the pen and they spit
Some people dey inside Twitter dey, ehen
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily
Yeah, fuck Twitter conversations
It’s G.O.A.T conversations
Ecouter
A Propos de "Go Crazy"
Plus de Lyrics de BLAQBONEZ
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl