RUDEBOY Hey Mama cover image

Paroles de Hey Mama

Paroles de Hey Mama Par RUDEBOY


(Ka anyi jebenu ngwa ka anyi jebenu)
Na me be the Django
Girl I wanna take you away (Take you away)
My girl e don dey hard oh
Me gwan smash it again (Again again) 
I dunno if u ever know 
Na ur body wey dey do me dum dum (Dum dum) (Eh) 
And in case you wanna collabo 
I go show you wetin do me don cause 

Gimme something girl I want to kpo kpo! 
I go nack u kpako 
Gimme dance cos I go like to konto! 
So na who be dat kom kom
Gimme something girl I want to kpo kpo! 
I go nack u kpako 
Gimme dance cos I go like to konto! 
So na who be dat kom kom  

Hey mama hey mama (Girl I dey psycho) 
Hey mama hey mama eh 
Hey mama hey mama (Mama mama)
Hey mama hey mama gimme dat (Gimme that thing)

Ka anyi jebenu (Let’s go) 
Ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing)
Ka anyi jebenu (Let’s go) 
Ngwa ka anyi jebenu 

How can I be your only rambo 
Na only me go be commando 
The money brekete for bank oh 
Your body mede mede bad oh
Eh! girl me I go shoot if any man come around 
And when e turn around I go load another round
Me I go physically, tell me  wah agwan 
I be Rudy badder man wey go chase dem outta town (Eh aii )
Girl you too fine no be joke (eh aii ) 
And I fit kpai if u go (eh aii) 
You no go tease man make u go
You no go leave man no be so 

Gimme something girl I want to kpo kpo! 
I go nack u kpako 
Gimme dance cos I go like to konto! 
So na who be dat kom kom
Gimme something girl I want to kpo kpo! 
I go nack u kpako 
Gimme dance cos I go like to konto! 
So na who be dat kom kom  

Hey mama hey mama (Girl I dey psycho) 
Hey mama hey mama eh 
Hey mama hey mama (Mama mama)
Hey mama hey mama gimme dat (Gimme that thing)

Ka anyi jebenu (Let’s go) 
Ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing)
Ka anyi jebenu (Let’s go) 
Ngwa ka anyi jebenu 

I been dey psych oh
Now I don dey mad oh (Girl I dey mad oh) 
na me I dey pity pass oh 
Na me dem dey cheat pass oh 
I been dey psych oh oh now I don dey mad eh 
See u no go tease man make you go 
You no go leave man make no be so

Gimme something girl I want to kpo kpo! 
I go nack u kpako 
Gimme dance cos I go like to konto! 
So na who be dat kom kom
Gimme something girl I want to kpo kpo! 
I go nack u kpako 
Gimme dance cos I go like to konto! 
So na who be dat kom kom  

Hey mama hey mama (Girl I dey psycho) 
Hey mama hey mama eh 
Hey mama hey mama (Mama mama)
Hey mama hey mama gimme dat (Gimme that thing)

Ka anyi jebenu (Let’s go) 
Ngwa ka anyi jebenu (Gimme dat thing)
Ka anyi jebenu (Let’s go) 
Ngwa ka anyi jebenu 

Ecouter

A Propos de "Hey Mama"

Album : Rudykillus (Album)
Année de Sortie : 2021
Copyright : (c) 2021 Rudeboy Records.
Ajouté par : Huntyr Kelx
Published : Aug 05 , 2021

Plus de lyrics de l'album Rudykillus

Plus de Lyrics de RUDEBOY

RUDEBOY
RUDEBOY
RUDEBOY
RUDEBOY

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl