RUDEBOY Double Double cover image

Paroles de Double Double

Paroles de Double Double Par RUDEBOY


Hey… Eeehh yeah… Onye egwu mu

[CHORUS]
If I don’t marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Aaah eh…
Fire fire, chase them all away
Any man wey put asunder
Aaah eh…
Fire fire, chase them all away
Everything na double double

[VERSE 1: Rudeboy]
See I get assurance
You get in dollars
Anything for you
My account hi balance
See I get this mission
Transmission vision
And if you tell the police oh
Them go see confusion

[CHORUS]
If I don’t marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Aaaah eeeeh…
Fire fire, chase them all away
Any man wey put asunder
Aaaeeh eeeeh…
Fire fire, chase them all away
Everything na double double

[VERSE 2 : Phyno]
My Oyibo Oyibo
I di pray
When something go carry you
Come my way (omankwe)
Ka anyi jee tuo ludo
na obodo oyibo
Maka nnwee gi one on one
Na samankwe (samankwe)
See you will never forget oh (Ah ah ah)
Ma nkporu gi cassete oh (Ah ah ah)
Ask your bestie Janet oh baby oh (Ah ah ah)
Otu osi gaa na mess oh

[CHORUS]
If I don’t marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Aaaah eeeeh…
Fire fire, chase them all away
Any man wey put asunder
Aaaeeh eeeeh…
Fire fire, chase them all away
Everything na double double

[VERSE 3 : Olamide]
Fa mi more, fa mi more ah baby oh
Give me love …
If you go, them be tell mo ti roko
If you leave, them be turn mo ti daro
If you give me love
I no go give another lie
If you give me kiss
I no go give another rara
If you love me tata
I no go tata another lie
If you let me mekwo
I no go mekwu another rara
If you give me love
I no go let your heart shatter
If you give me love
Wo no go let our home scatter
If you give me love baby
Wa ma ga go ga ja
If you give me love
I fit Gucci and Prada

[CHORUS]
If I don’t marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Aaaah eeeeh…
Fire fire, chase them all away
Any man wey put asunder
Aaaeeh eeeeh…
Fire fire, chase them all away
Everything na double double

 

 

Ecouter

A Propos de "Double Double"

Album : Double Double (Single)
Année de Sortie : 2018
Ajouté par : Afrika Lyrics
Published : Dec 03 , 2018

Plus de Lyrics de RUDEBOY

RUDEBOY
RUDEBOY
RUDEBOY
RUDEBOY

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl