Paroles de Chizoba
Paroles de Chizoba Par RUDEBOY
Oh yeaaah… yeaaahhh… Oh yeaaah ohh yeaaah yeaaah…
Oh yeaah… Dem no know what’s up ooh iyeah
[VERSE 1]
Something is killing me slowly
And I’m feeling so lonely
Now am looking up to God
(Yeah yeah)
Paid my tithes, I paid my dues
See distractions everywhere
Na me feeling emotions hey
I get e plenty so many things
That I really want complain to you
See those people wey them try
To bring confusion in a brotherhood eh
Baba bless my family
Bless my enemies
Bless everybody
Together we be smiling
[CHORUS]
That’s why me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely
Say you go dey there beside me
[VERSE 2]
But they no know what’s up ooh (at all)
My God is bigger
Na Him wey dey put man on top ooh
And na way things dey up oh
Am down on my knees everyday
I pray to God, I beggam say
Make nobody fall oh
Cause now everything gon dey change
E be like say ne devil
I be na person wey dey curse oh
Send your power with the fire fire
Strike them down, they go tired tired
Show dem say You be God oh (Baba God oh)
I get e plenty so many things
That I really want complain to you
See those people wey them try
To bring confusion in a brother hood eh
Baba bless my family
Bless my enemies
Bless everybody
Together we be smiling
[CHORUS]
That’s why me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely
Say you go dey there beside me
Oh Yeah Oh Yeah
I get e plenty so many things
That I really want complain to you
See those people wey them try
To bring confusion in a brother hood eh
Baba bless my family
Bless my enemies
Bless everybody
Together we be smiling
[CHORUS]
That’s why me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely (you promise, you primise)
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I’ll never be lonely
Say you go dey there beside me
Yeah yeah… ooohhh
Ecouter
A Propos de "Chizoba"
Plus de Lyrics de RUDEBOY
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl