Paroles de For Life
Paroles de For Life Par RJZ
Oh na na na na na na
Oh na na na na na na
Oh na na na na na na
Ey, Ey Yeah
Oh na na na na naa
Oh na na na na naa
No we no Dey care about what they say (They say yeah)
Wetin Dey dey want from my Bebe (Bebe yeah)
Tell them say we taya dema dede (Dede yeah)
Wey Tin Them wan Know at all oo
Wona Love no be them a matter oo
Cuz baby there’s sometings
I go do till I die
Like say I go love and protect your pride
(So baby don’t mind them)
Baby there’s somethings
I go do till I die
Like say I go Dey by your side for life
Cuz you’re my baby (Ey , Ey)
You’re my baby (Ey)
You Dey make I go crazy (Ey)
Wanna make you my lady (Ey)
Tell me what you want I go do for you baby (Ey)
You’re my baby (Ey)
You Dey make l go crazy (Ey)
Wanna make you my lady yeah (Ey)
Cuz baby there’s sometings
I go do till I die
Like say I go love and protect your pride
(So baby don’t mind them)
Baby there’s somethings
I go do till I die
Like say I go Dey by your side for life
You’re my baby, you’re my baby
You’re my baby, you’re my baby
Tell me what you want l go do for you bebe
Hey, This one’s for you , only you cuz
Dem no wan see me and you and,
E Dey pain say dem no be you so
Ebi talk dem go talk so forget dem ma baby
Hey, This one’s for you , only you cuz
Dem no wan see me and you and,
E Dey pain say dem no be you so
Ebi talk dem go talk so forget dem ma baby
Everyday you Dey on mind
You know ago Dey by your side
If Dey say loving you go be crime
Den make they come take me jail my baby
Everyday you Dey on mind
You know ago Dey by your side
If Dey say loving you go be crime
Den make they come take me jail my baby
Cuz me I no Dey care about what they say (They say yeah)
Wetin Dey dey want from my Bebe (Bebe yeah)
Tell them say we taya dema dede (Dede yeah)
Wey Tin Them wan Know at all o
Wona Love no be them a matter, Ah
There’s somethings I go till I die
Like say I go love & protect your pride
(Don’t mind them)
Baby there’s somethings I go do till I die
Like say I go Dey by your side for life
Cuz you’re my baby (For life , For Life)
You’re my baby (For life , For Life)
You’re my baby (For life , For Life)
Cuz you’re my baby (For life , For Life)
For life , for life , for life (Ooh yeah yeah yeah)
For life , for life , for life (Ooh yeah yeah yeah)
For life , for life , for life (Ooh yeah yeah yeah)
For life , for life , for life (Ooh yeah yeah yeah)
Ecouter
A Propos de "For Life"
Plus de Lyrics de RJZ
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl