RENISS Night Life cover image

Paroles de Night Life

Paroles de Night Life Par RENISS


How you dey ya own so
Why you like for show show
Presidential convoy
When I land for Malabo
Man na head honcho
I make'am make dem panjo
Only way wey I high so
No bi lie bô
I just want for lay low

 
When I woke up sharp sharp for morning
Na picture wey I di ngetch  every morning
E make me feel  Owé owé eh
E make me feel   Owé owé eh eh eh eh
Ma neighbours and friend sef sef
All dem know me
I get the juice you the tin
You cam see me
I make you feel  Owé owé eh
I make you  feel Owé owé eh eh eh eh

 
Bebe je t'aime a mourir ahh
Eh eh eh
C'est toi et moi aujourd'hui
Eské ma ndolo complicate
Quand toi et moi ont danse
J'adore ça ah ah ahhh
Ah ah ahhhh
Quand tu me fais bisous
J'adore ça eh eh ehhh eh eh eh eh eh eh


How you dey ya own so
Why you like for show show
Presidential convoy
When I land for Malabo
Man na head honcho
I make'am make dem panjo
Only way wey I high so
No bi lie bô
I just want for lay low

Abeg no di talk tin wey you no fit do
Abeg no di talk tin wey you no fit do
Abeg no di talk tin wey you no fit do
Abeg no di talk tin wey you no fit do

Looking for a man for ya whole life time
But all he want is a one night stand  
Any man dey for here na for fine e chance
All di game me I no di understand

One man peace and other man trouble
One take four and the other take double
Na condition di mek am jangah e back di bend
All di ova sabi mek'am you no fit learn

Abeg wuna free me
Ah ah wuna free me
Abeg wuna free me
Ah ah\ wuna free me

But jelousy people dem go always di hate  
Nang nang shoes wey na seize thirty eight (38)
Enter club  people dem just di craze
Ahhhh ahhhh all

 
Bebe je t'aime a mourir ahh
Eh eh eh
C'est toi et moi aujourd'hui
Eské ma ndolo complicate
Quand toi et moi ont danse
J'adore ça ah ah ahhh
Ah ah ahhhh
Quand tu me fais bisous
J'adore ça eh eh ehhh eh eh eh eh eh eh

Bebe je t'aime a mourir ahh
Eh eh eh
C'est toi et moi aujourd'hui
Eské ma ndolo complicate
Quand toi et moi ont danse
J'adore ça ah ah ahhh
Ah ah ahhhh
Quand tu me fais bisous
J'adore ça eh eh ehhh eh eh eh eh eh eh


How you dey ya own so
Why you like for show show
Presidential convoy
When I land for Malabo
Man na head honcho
I make'am make dem panjo
Only way wey I high so
No bi lie bô
I just want for lay low

Eh eh
Eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh

 

Ecouter

A Propos de "Night Life"

Album : Express Vol. 1 (EP)
Année de Sortie : 2017
Ajouté par : NewBellMusicChannel
Published : Apr 07 , 2018

Plus de Lyrics de RENISS

RENISS
RENISS

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl