REEKADO BANKS Ozumba Mbadiwe (Remix) ft. Rayvanny cover image

Paroles de Ozumba Mbadiwe (Remix) ft. Rayvanny

Paroles de Ozumba Mbadiwe (Remix) ft. Rayvanny Par REEKADO BANKS


I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me, I no wan sleep for highway
Fore you cross, gaz look your sideways
Me, I no come Lagos for child’s play
So I hear say dem Dey find me 
For the long time I been silent 
I dey run am I be sterling
But Dey think say I’m in hiding
Cos Dey don’t know how to find me

I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
Coming to you
Coming to you

I believe in myself
I believe in my God
I don't believe in your fix
I believe in my hustle (Aha)
Believe in my muscle
Believe I can reach on my goals

Kama una nyodo, nyodo
Mi ndio kiboko, sitaki shobo, shobo
Vita kushoto

Nina mashauzi, uzi
Tulia mtoto wa juzi
Leta makuzi, kuzi
Nikupe uso wa mbuzi, mbuzi

In the meantime, Abike mi
How you want am make you tell me
If you need speed, I be Sterling
I'll go right behind the steering
I go run am, kíni iṣẹ' mi?

I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
Coming to you

P.

I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe

Ecouter

A Propos de "Ozumba Mbadiwe (Remix) ft. Rayvanny"

Album : Ozumba Mbadiwe EP (Single)
Année de Sortie : 2022
Copyright : (c) 2022
Ajouté par : Huntyr Kelx
Published : Feb 13 , 2022

Plus de Lyrics de REEKADO BANKS

REEKADO BANKS
REEKADO BANKS
REEKADO BANKS
REEKADO BANKS

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl