
Paroles de Pity This Boy
...
Paroles de Pity This Boy Par ODUMODU BLVCK
They for like pity this boy
Everyday na billing
With their shameful decoy
I for don turn visitor
Over stay my welcome
But I for chop full insult
Chop full insult
Even my mama join them
My grandma, my papa join
But my shima comes first
Brown Hermes
Come to my door step
Agberos
All of them are sorted
I go pay deve
Modu, gimme money make I wound person
I no dey carry kele we no like shopping
Gucci, Fendi, Versace, Nike
She can look sporty
She no wan turn to ọrọbọkibọ, bọ-bọ-bọ
But she dey bill me like ọrọbọkibọ
Kalamantus press am quickly
The whole of zone 1 dey my building
Mummy shut the door, they wan beg me
Food and school fees
Some of them go the money camp okpo, blow wiwi
They for like pity this boy
Everyday na billing
With their shameful decoy
I for don turn visitor
Over stay my welcome
But I for chop full insult
Chop full insult
O yo yo, yeah yeah
You no buy kele wey dey stay for obodo oyinbo
Steady recharge am for dollars
O yo yo, yeah yeah
The one for here no dey hear word oh
Samantha sef e dey learn work oh
Sexy girls you dey count em
If e no be Gucci, na Prada
Seychelles, Addis Ababa
Solomon Grundy with the fast life
It's plenty, she call me Santa
Exclusive Bahamas
Balling on molly oh, mo bamba
No be childs oh, no be data
You fit calculate your numbers
They for like pity this boy
Everyday na billing
With their shameful decoy
I for don turn visitor
Over stay my welcome
But I for chop full insult
Chop full insultt
Even my mama join them
My grandma, my papa join
But my shima comes first
Brown Hermes
Come to my door step
Agberos
All of them are sorted
Modu, gimme kala make I kpoof person
Wey no like shopping
Ecouter
A Propos de "Pity This Boy"
Plus de Lyrics de ODUMODU BLVCK
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl