Paroles de Baby Yo
Paroles de Baby Yo Par OBI XTRA
(Skool on the beat
Winner the highest producer)
Baby Baby yo
Oh baby (iyo)
Baby (iyo)
Ah ya ga yaga ye
OBI Xtra
This one no be Juliet and Romeo
Na nala and simba
I say make I carry you go to the moon girl Isi mba (eh)
And I meet you for tinder (hey)
Now I Dey love you for summer (hey)
Even if na spring or fall my baby
I promise to love you for winter
Is this love? (is this love)
Is this love? (yeah)
Is this love?
Wey Dey Knock for my door
E Dey beg make e enter eh
Is this love? (is this love )
Is this love? (yea)
Is this love?
I don’t know but I know that this feeling is tender eh
Baby yo (baby yo)
Oh Baby yo (eh)
Baby yo, yo , yo (baby yo!)
Baby yo (baby yo)
Oh baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (Ah ya ga yaga ye ye)
Baby yo (baby yo)
Oh ma baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (baby yo!)
Baby yo (baby yo)
Oh baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (Ah ya ga yaga ye ye)
She dey do shakara for dem
She dey do shakara for dem oh noh
She say na me wey get her
She say na me be the one wey go take am
She dey do shakara for dem
She dey do shakara for dem oh noh
But she’s willing to give me
So I’m asking Baby tell me
Is this love? (is this love)
Is this love? (yeah)
Is this love?
Wey Dey Knock for my door
E Dey beg make e enter eh
Is this love? (is this love)
Is this love? (yea)
Is this love?
I don’t know but I know that this feeling is tender eh
Baby yo (baby yo)
Oh Baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (baby yo!)
Baby yo (baby yo)
Oh baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (Ah ya ga yaga ye ye)
Baby yo (baby yo)
Oh ma baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (baby yo!)
Baby yo (baby yo)
Oh baby yo (eh)
Baby yo, yo, yo (Ah ya ga yaga ye ye)
Baby Baby yo Oh baby (iyo)
Baby (iyo) Ah ya ga yaga ye ye
Baby, baby yo (Is this love, is this love)
Oh baby iyo (Is this love yeah)
Baby iyo (Is this love)
Wey Dey Knock for my door
E Dey beg make e enter eh (Ah ya ga yaga ye ye)
Ecouter
A Propos de "Baby Yo"
Plus de Lyrics de OBI XTRA
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl