
Paroles de ODO (Remix)
...
Paroles de ODO (Remix) Par MR P
Ma Shawty no dey lie to me
Na she dey try for me
Ma Shawty no dey lie to me, me
She say, no time to dey form for me
She say, she go follow me
You wanna wake up next to me
She say, all I ever want is you
Baby let’s get so freaky tonight
Baby make you open the door
If you're with me, it’s alright
As long as you go give me some more
I’m so in love
Na you dey make me kpo kpo baby
I’m so in love
Na you dey make me go slow hey
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh
I give you loving ɔdɔ oh
Open up your door my ɔdɔ oh
You dey make me dagbana ɔdɔ oh
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh
I give you loving ɔdɔ oh
Open up your door my ɔdɔ oh
You dey make me dagbana ɔdɔ oh
Ɔdɔ oh
(Make you gimme make you gimme tonight
Everything gonna be alright)
Spiritual love wey you giving to me
Uuh damn! baby make you leave story
You dey high me like you kpoli mmmh
Nothing go fit come between us
No bagga fit come between us
I tell you say na you wey I need
She say all I ever want is you
Baby let’s get so freaky tonight
Baby make you open the door
If you are with me, it’s alright
As long as you go give me some more
I’m so in love
Na you dey make me kpo kpo baby
I’m so in love
Na you dey make me go slow hey
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh
I give you loving ɔdɔ oh
Open up your door my ɔdɔ oh
You dey make me dagbana ɔdɔ oh
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh
I give you loving ɔdɔ oh
Open up your door my ɔdɔ oh
You dey make me dagbana ɔdɔ oh
Ɔdɔ oh
Make you gimme make you gimme tonight
Everything gonna be alright)
Ɔdɔyɛwu will be my ride or die
Together we be strong ally
Se me an ware wo a ode make I kpai
I promise to be with you all my life
Inna everything me do gyal you dey pon me mind
You be the one way give me joy all night
Grind pon me body make we feel alright
Shorty you belong to me yea yeah
We chill and flex
We never do no fight
Give you love and money make my baby smile
And to be alive, you need love medicine
My baby dey give it to me, everyday
Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh
I give you loving ɔdɔ oh
Open up your door my ɔdɔ oh
You dey make me dagbana ɔdɔ oh
Ecouter
A Propos de "ODO (Remix)"
Plus de Lyrics de MR P
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl