MR P Karma cover image

Paroles de Karma

Paroles de Karma Par MR P


If dem no like the way we dey boss
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we dey shine
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we dey smile
Make dem go call the ekelebe (Karma)
If dem no like the way we dey shine
Make dem go call the ekelebe (Karma)

Ekelebe!
Make dem go call e ekelebe
Ekelebe!
Make dem go call the ekelebe
Ekelebe!
Make dem go call e ekelebe

See am living life like vida loca
Everybody now dem dey feel the soldier
I dey right now I dey run am so fast
For their mind naw they want make I suffer
Dem no say man no be God o
Dem wan see me dey fall o
Dem wan see me dey cry o
Dem no want make I shine o
Dem no say man no be God o
I for don dey cry o
Dem wan see me dey fall o
Dem wan make I shine o
Eh

If dem no like the way we dey boss
Make dem go call the ekelebe (karma)
If dem no like the way wey dey shine
Make dem go call the ekelebe (karma)
If dem no like the way we dey smile
Make dem go call the ekelebe (karma)
If dem no like the way we dey shine
Make dem go call the ekelebe (karma)
 
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe
Ekelebe
Make dem go call the ekelebe

Do good and good go follow you
Do bad and karma dey for you
Do good  and good go follow you
Do bad and karma dey foryo u
Sempe
As you lay your bed and so you go lie on top am
Sempe
Na wetin man sow na him e go wear
Dem no say man no be God o
Dem wan see me dey fall o
Dem wan see me dey cry o
Dem no want make I shine o
Dem no say man no be God o
I for don dey cry o
Dem wan see me dey fall o
Dem wan make I shine o

If dem no like the way we dey boss
Make dem go call the ekelebe ( karma)
If dem no like the way wey dey shine
Make dem go call the ekelebe ( karma)
If dem no like the way we smile
Make dem go call the ekelebe (karma)
If dem no like the way we  shine
Make dem go call the ekelebe (karma)

Ecouter

A Propos de "Karma"

Album : Karma (Single)
Année de Sortie : 2019
Copyright : © 2019 PCLASSIC RECORDS
Ajouté par : Regee
Published : Sep 30 , 2019

Plus de Lyrics de MR P

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl