MR DUTCH Power Fit Do cover image

Paroles de Power Fit Do

...

Paroles de Power Fit Do Par MR DUTCH


Eeeh Wave Zaddy

Dutchy lelele

Na babe wey loyal we go spend on

Babe wey calm we go flenjo

Chioma Ifeoma Nneoma

That one wey no normal

Na them wey dey indoor

Boys wey dey talk

Wey Dey spend

Any money wey you want

E dey inside Acc BTC

Baby your body wan fancy my

Make I no cap make I just talk facts

I like girls wey dey yansh dey clap

If I see better girl I go hold am tight

Other girls me I no go look back

Back to back is wrap when I rap

Back to back for the club we dey pop

Back to back if you talk you go chop Better slap cos the boy them dey parra like

Aboy do wetin your power fit do

Do wetin your muscle fit do

No go look Uche face cos them no dey feed you

Do wetin your power fit do

Aboy do wetin your power fit do

Do wetin your muscle fit do

No go look Uche face cos them no dey feed you

Do wetin your power fit do

No go dey order Azul

When they ask for the payment

You go dey look Dutch for face

No go dey follow banni wey go tell you do transfer

But she no want follow go your place

No go dey follow boys wey no fit spend When e reach time to pay bill all of them gbese

No dey follow anybody talk I strong my face

Cos I know say them no fit run my race

I’ve been on this for a minute

I’m talking fact men I swear and I mean it

I’m in it

To win it

I said this before

No be new thing

Omo just gimmie a minute

When I comeback e go be like mortal combat

Them don knack my babe so fuck don start

By the time I pull up you go know say I bad like that

Dutch money I no come run my mouth I dey skrrrr

Aboy do wetin your power fit do

Do wetin your muscle fit do

No go look Uche face cos them no dey feed you

Do wetin your power fit do

Aboy do wetin your power fit do

Do wetin your muscle fit do

No go look Uche face cos them no dey feed you

Do wetin your power fit do

Ecouter

A Propos de "Power Fit Do"

Album : (Single)
Année de Sortie : 2025
Copyright :
Ajouté par : Farida
Published : Aug 03 , 2025

Plus de Lyrics de MR DUTCH

MR DUTCH
MR DUTCH
MR DUTCH

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl