Paroles de Alarm
Paroles de Alarm Par MAYORKUN
Sound the alarm, sound the alarm
My baby got me doing bambiala bambiala
Amina finish my stamina
Amina jowo mapina
I dey beg, bambiala bambiala
One time for my baby for my baby one time
If you no mind be my bonnie I’m Clyde
I double tap when I see you online
Because you fine like a million times two
For my baby one time
If you no mind be my bonnie I’m Clyde
I double tap when I see you online
Because you fine like a million
Abegi abegi o
S’are wa bami labe gi o
Body on fire
You be like Shedrack Meshak and Abednigo
Shedrack Meshak and Abednigo
Abeg let me know
Abegi abegi o
S’are wa bami labe gi o
Body on fire
You be like Shedrack Meshak and Abednigo
Shedrack Meshak and Abednigo
Abeg let me know
Aunty, you know you taste like a ca ca candy
If love is a crime then I’m a convict
I no go mind to end for Panti (panti)
This your ibadi, be my, mulitvatimin
Wetin you carry behind kose fitayin
The way you whine be like ligaligali
Dem no fit try deny
Because your bom bom bom bombay
Girl you know I’m tempted to touch
And na one tin mo mo mope
You go dey follow me go
Follow me go to my place like
Abegi abegi o
S’are wa bami labe gi o
Body on fire
You be like Shedrack Meshak and Abednigo
Shedrack Meshak and Abednigo
Abeg let me know
Abegi abegi o
S’are wa bami labe gi o
Body on fire
You be like Shedrack Meshak and Abednigo
Shedrack Meshak and Abednigo
Abeg let me know
Ecouter
A Propos de "Alarm "
Plus de Lyrics de MAYORKUN
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl