Paroles de TOK
Paroles de TOK Par LIL RAMSES
Make una listen
Kolie go choooo choooo
Padi go choooo oooooo
Kolie go choooo choooo
Padi go choooo oooooo
Kolie go choooo choooo
Padi go choooo oooooo
Holy music dey kill my head ooo yeah yeeeeyiiiiii yeah
(Ramses come with big man music)
Shiney p ei don give me that beat ooo yeah yeeeeyiiiiii yeah
(Dem say me i no dey sing nothing )
Me i dey sing likeee yeeee yeah
Pikin wey start from ghetto yeah
Man no work no go chop yeah
I dey give dem the vibe manya manya heeeeeeey
Dem go say I no dey sing i no fit sing na na na na na na
Make you show me your lolo ooo
Make i give you the money ooooo
Solder come solder run oooo
Make i carry you run dey go
All the girls for the area ooo
We the best for the area
Afrobit energy we dey sampeeee
[CHORUS]
Holy music dey kill my head ooo yeah yeeeeyiiiiii yeah
(Ramses come with big man music)
Shiney p ei don give me that beat ooo yeah yeeeeyiiiiii yeah
(Dem say me i no dey sing nothing)
Me I dey sing likeee yeeee yeah
Make i tok Make i tok Make i tok Make i tok
Make i tok Make i tok Make i tok Make i tok
Make i tok Make i tok Make i tok Make i tok
Make i give you love
Make i give you lo lo love
Starting from the bottom nobody nobody believe In my dreams yeah
Every day I dey pray,I dey pray,I dey pray make my time go reach yeah
I dey sing I dey sing I dey sing
I dey sing I dey sing
Dem sit-down dem dis talk
Dem dis talk Dem dis talk
Dem dis talk Dem dis talk
Dem dis talk Dem go dis talk talk
Shema baby kollo
Kollo shema femi kollo
Shema baby kollo
Kollo shema femi kollo yeah
Shema baby kollo
Kollo shema femi kollo
Shema femi kollo
Kollo shema femi kollo yeah
[CHORUS]
Holy music dey kill my head ooo yeah yeeeeyiiiiii Yeah
(Ramses come with big man music)
Shiney p ei don give me that beat ooo yeah yeeeeyiiiiii yeah
(Dem say me i no dey sing nothing )
Me I dey sing likeee yeeee yeah
Make i tok Make i tok Make i tok Make i tok
Make i tok Make i tok Make i tok Make i tok
Make i tok Make i tok Make i tok Make i tok
Make i give you love
Make i give you lo lo love
Joli choo choo choo
Padi choooo choo oooo
Oh joli choo choo choo
Padi choooo choo oooo
Oh joli choo choo choo
Padi choooo choo oooo
Oh joli choo choo choo
Padi choooo choo oooo
Oh joli choo choo choo
Padi choooo choo oooo
Oh joli choo choo choo
Padi choooo choo oooo
Ecouter
A Propos de "TOK"
Plus de Lyrics de LIL RAMSES
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl