LIL KESH Leke Leke cover image

Paroles de Leke Leke

Paroles de Leke Leke Par LIL KESH

Leke leke leke leke give me five fingers
Leke leke e gimme five fingers
So if I say bartender give me five bottles and five shots
Koye ma fa you suppose ginger
Wo leke leke Leke leke leke leke give me five fingers
Leke leke e gimme five fingers
So if I say bartender give me five bottles and five shots
Koye ma fa you suppose ginger

Kasa kasa I ready wire your aza
I go fly you to the moon I ready be your nasa
Ti n ba ko fun lori bed she dey ki gbe massa
Kini yin dun ke aboti lo kayamata
Wo you can pull up in a fancy car but you must behave
If you misbehave you will surely leave here in a abody bag
I do this they do that
I do that dey do that
I do hun they do hun awon copy cat

Leke leke leke leke give me five fingers
Leke leke e gimme five fingers
So if I say bartender give me five bottles and five shots
Koye ma fa you suppose ginger
Wo leke leke Leke leke leke leke give me five fingers
Leke leke e gimme five fingers
So if I say bartender give me five bottles and five shots
Koye ma fa you suppose ginger

As I dey load am load am load am
Load am load am load am
She dey pick am pick am pick am pick am pick am pick am
Load am load am load am
Load am load am load am
She dey suck am suck am suck am
I dey dig am dig am dig am
Yebo

Alaye give my five shots and stop all this
Ascalapito what’s wrong with you

Ecouter

A Propos de "Leke Leke"

Album : Rhythm and Tunes (EP)
Année de Sortie : 2023
Ajouté par : Farida
Published : Jul 21 , 2023

Plus de Lyrics de LIL KESH

LIL KESH
LIL KESH
LIL KESH
LIL KESH

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant

A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl