Paroles de Ghana We Dey Par KUAMI EUGENE


And they call me Eugene
Shatta Wale
Oh yea yea
Yo go yoo ee
Paah paah pah paah

So let me take you to time back
When we back up (?) we backpack
All la the girls love mi six-packs
Ghana boys, so fine, no hang back
Move from Fadama
Avana, Madina to Nima
Them no lunch no dinner
Soon time every ghetto youth ah go pose in a beamer
Put wey mi stick from inner

Ah Ghana we dey
And we are happy everyday
Cause e be here the party dey
E Be Ghana we dey

When you need champagne
Tell the bartender
Me said so
E be Ghana we dey

Anywhere we dey go
Party all night long
E be Ghana we dey
We rule all over the world
Over the world
E be Ghana we dey

Ah ah ah ah ah
E be Ghana we dey
Ah ah ah ah ah
E be Ghana we dey
Ah ah ah ah ah
E be Ghana we dey
Ah ah ah ah ah
E be Ghana we dey

I can now say
Oya them know long time
Nima mi say, na dat my best fight
Kwashe boy turn up superstar
We top chart
Style em inner the sky
Mi govern alla them Governor
Speeding na leading na the tournament

My thought them wild like a dabaman, Unno know the street code
Then you stick to be permanent

Ah Ghana we dey
We know how the thing go
Kɔnkɔnsa so so
Man they can't never speak up
Yes sir, master na bɔ ntiri ko
ɔmo hunu Kuami Eugene
Nene girl dey drink up
They go talk say ee
See that fking boy dey o
But that boy, you dey envy
Bigger than you, bigger than J.J

Ah Ghana we dey
And we are happy everyday
Cause e be here the party dey
E Be Ghana we dey

When you need champagne
Tell the bartender
Me say so
E be Ghana we dey

Anywhere we dey go
Party all night long
E be Ghana we dey
We rule all over the world
Over the world
E be Ghana we dey

Ghana nice, Ghana nice
Girl come for me all over
Just call me banana nice

Sunshine and jolly juice
Call it coconut water
Welcome to Oxford street
Drink some pure water
ɛmmaa na wopɛ a ɛyɛ
Sure banker
ɛtiri mu dɛ, mɛmma
See how we tense

So we light up the (?)
So make negative burn
(Booi)

Ghana nice, make I tell you something
We just ah live life
We know inner gone thing (eh hee)
Feel the girl dem
We are ready with the strong thing

Fast girl, big bite
Fi the strong thing
Each and everyday
Morning afe mid
Sub afe key car
So the thing said
Make the girl them feel high rey
If I storm there, then I must to (?)

Ah Ghana we dey
And we are happy everyday
Cause e be here the party dey
E Be Ghana we dey

When you need champagne
Tell the bartender
Me say so
E be Ghana we dey

Anywhere we dey go
Party all night long
E be Ghana we dey
We rule all over the world
Over the world
E be Ghana we dey

Ah ah ah ah ah
E be Ghana we dey
Ah ah ah ah ah
E be Ghana we dey
Ah ah ah ah ah
E be Ghana we dey
Ah ah ah ah ah
E be Ghana we dey

They call me Eugene
It's MOG
Africa, number one

Ecouter

A Propos de "Ghana We Dey"

Album : Son of Africa (Album)
Année de Sortie : 2020
Copyright : (c) 2020 Lynx Entertainment
Ajouté par : Huntyr Kelx
Published : Oct 10 , 2020

Plus de lyrics de l'album Son of Africa

Plus de Lyrics de KUAMI EUGENE

KUAMI EUGENE
KUAMI EUGENE
KUAMI EUGENE
KUAMI EUGENE

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl