
Paroles de Hello Mumsy
Paroles de Hello Mumsy Par KOLABOY
Ha! See, hein
Hello mumsy
(…) your pikin
I know say without you this journey for no begin
How you dey nah, shey your shop still dey go
You go wan ask me about church, mumsy I still dey go
I know say brothers for church go dey ask of me
Child of the world, many of them go don curse me
And even pastors go don dey use me preach sermon
They go wan paint me, make them use crayon
But mumsy e get wetin I confess
If this rapping is a sin, then I can't repent
Cos na for church wey I start to dey write these lines
Monday bible studies, my jotter na witness
Let it be known, before they start count my sin
Say my greatest crime ever na to chase my dream
I am out here looking for the side wey green
Na my script I dey write, I just dey act the film
So mumsy forget wetin they tell you
When this hustle don pay na them
Go still show you
The only thing wey you owe me na those prayers
Cos future bright pass shop wey dey sell stainless
Journey of a thousand miles no be
Today mummy pray for me (Otua ka odi)
Everywhere go stew, but my brother you have to buy curry
My prayer everyday nah to see mama
Dripping every day in her Gucci and Prada
Life no be beans omo life no be akara
The only thing you owe me every day my mama
Nah to pray for me (Otua ka odi, He!, Ekpere kam choro)
Make you pray for me (Otua ka odi se!, So ekpere kam choro)
Hello mumsy
Echefubem mgbe ino ndida well
Ina-aku n' road side mummy inwero shop then
Rice ofeaku ya na stew ka iji zuom n' schoool
Okwa nkwere gi nkwa n' nga eme gi proud soon
Echefuna, Okwa isi n' nga eficha gi anya mmiri
Okwa isi n' emecha n' uwa ga n' agba nwa gi nkiri
Obidogo, Oh nwayo nwayo ude nwa gi na-edezi
Mummy juo ese n' ogbe ka ifu n' akukom ka ana echezi
Chukwu nonso, anum n' o akukom na efe
Nwa nwanyi Deeper Life kita oyego isi ya eye
Everyday so n' tv ka anyi na-afuzi ya now
Inu succeess adiro easy mana ogetego gown
So mumsy
Ezurom ori, onwero onye nnara nke ya
So akaraka aka kam chuga n' eche ka ukwa daa ma oruo oge ya
Echufuna all your prayers will never be in vain
Amam n' imurom with a silver spoon mana nga egote ten
Journey of a thousand miles no be
Today mummy pray for me (Otua ka odi)
Everywhere go stew but my brother you have to buy curry
My prayer everyday na to see mama
Dripping every day in her Gucci and Prada
Life no be beans omo life no be akara
The only thing you owe me every day my mama
Na to pray for me (Otua ka odi, He!, Ekpere kam choro)
Make you Pray for me (Otua ka odi se!, So ekpere kam choro)
Ecouter
A Propos de "Hello Mumsy"
Plus de Lyrics de KOLABOY
Commentaires ( 1 )

Whats up this is somewhat of off topic but I was wondering if blogs use WYSIWYG editors or if you have to manually code with HTML. I'm starting a blog soon but have no coding know-how so I wanted to get guidance from someone with experience. Any help would be enormously appreciated! casino en ligne Hello, Neat post. There is a problem along with your web site in web explorer, could check this? IE still is the marketplace leader and a huge element of folks will pass over your wonderful writing because of this problem. casino en ligne I visit daily a few websites and sites to read articles, except this weblog offers quality based content. casino en ligne Yes! Finally something about sss. casino en ligne Heya i'm for the first time here. I found this board and I find It truly useful & it helped me out a lot. I hope to give something back and aid others like you aided me. casino en ligne Hmm it looks like your site ate my first comment (it was super long) so I guess I'll just sum it up what I had written and say, I'm thoroughly enjoying your blog. I as well am an aspiring blog blogger but I'm still new to everything. Do you have any helpful hints for inexperienced blog writers? I'd definitely appreciate it. casino en ligne Hi there, I enjoy reading through your article post. I like to write a little comment to support you. casino en ligne whoah this weblog is excellent i love reading your posts. Keep up the good work! You already know, a lot of persons are looking round for this info, you could aid them greatly. casino en ligne This is very attention-grabbing, You are an overly professional blogger. I have joined your rss feed and sit up for in the hunt for extra of your wonderful post. Also, I've shared your site in my social networks casino en ligne Woah! I'm really digging the template/theme of this blog. It's simple, yet effective. A lot of times it's challenging to get that "perfect balance" between superb usability and visual appeal. I must say you've done a amazing job with this. Additionally, the blog loads extremely fast for me on Opera. Excellent Blog! casino en ligne
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl