KOFI MOLE Obi Pe cover image

Paroles de Obi Pe

Paroles de Obi Pe Par KOFI MOLE


Eyea…h
Uh ei uh huh
Why you dey lie
Uh why you dey lie
Eyea…h

[VERSE 1]
Eh na me I see what you dey do
Eh you dey take me for a fool
Ah I swear you make I shock for you
Eh boy na wo ne no kasa no ebo who
Ah, girl you dey mess up
You dey use me like a sex toy
Eh as me and you dey together
You still dey fight with you ex boy
Ah but if you bad, I be bader
If you Michy I be Shatta
Me I no go bore
But if you break my heart
I go date your mother
Eh you dey tell me say love me
Wey you dey but no one above me
Oh all the sweet words you tell me ebe games
Ah you dey do more things behind me
Ah think you smart you girl
You funny

You no know say I catch you long time
Oh what a shame

[CHORUS]
Ah ah girl if you no dey like me make I know
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai
So please don’t waste me time
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai
Ɔdɔ ah ye, sɛ wo mpɛ me biom a kakyirɛ me ɛɛ
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai
So please don’t waste me time
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai

[VERSE 2]
Wo kasɛ wo yɛ player: na me be the coach
Eh I be fast pass you wai
Bisa w’adanfo Akos
You chop for back, I chop for back
You break my heart, I break you heart
If you no go mind me, me too I no go mind you
You gyaa you eyes I gyaa my eyes eh
Yoor you wan rob Peter to pay Paul
You kaasɛ mada, I wake up
You come play game with me
Me nyɛ akɔla
Mtwch, fri ho kɔ na me ndwen
Yɛ gyai wai, ma me nsin, ne a ɔkyirɛ bi
Na hamu tintin
One man’s food is another man’s poison, bye

[CHORUS]
Girl if you no dey like me make I know
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai
So please don’t waste me time
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai
Ɔdɔ ah ye, sɛ wo mpɛ me biom a kakyirɛ me ɛɛ
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai
So please don’t waste me time
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai
Girl if you no dey like me make I know
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai
So please don’t waste me time
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai
Ɔdɔ ah ye, sɛ wo mpɛ me biom a kakyirɛ me ɛɛ
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai
So please don’t waste me time
Wo npɛ a, obi pɛ oo, obi pɛ oo, obi pɛ oo wai

Ecouter

A Propos de "Obi Pe"

Album : Obi Pe (Single)
Année de Sortie : 2019
Ajouté par : Beawull
Published : Oct 11 , 2019

Plus de Lyrics de KOFI MOLE

KOFI MOLE
KOFI MOLE
KOFI MOLE
KOFI MOLE

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl