KIZZ DANIEL Jaho cover image

Paroles de Jaho

Paroles de Jaho Par KIZZ DANIEL


You dey do as dem dey do 
Oga do wetin you know
You better know you are 
You better know whow you are 
As you come this life alone 
Na so you go leave this life alone ooh
You better know you are 
You better know you are 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

He can give and take away 
But everyday no for giveaway
Baba say make i dey happy 
Make i dey happy 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

If you talk must to do do 
And when you lie you know the truth
You better know who you are 
You better know who you are 
When they say you don hald ooh
Brother keep am on a low no let anybody know 
Na money go give you fake sweetheart 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

He can give and take away 
But everyday no for giveaway
Baba say make i dey happy 
Make i dey happy 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Jaho jaho 
Jaho jaho ooh
Gbemi di de 
Gbemi di de de de 
Oro e lowo 
Oro e lowo aluwa lowa
Oro mi lowo 
Oro e lowo aluwa lowa

Ecouter

A Propos de "Jaho"

Album : Jaho (Single)
Année de Sortie : 2019
Copyright : (C) 2019 Flyboy Inc
Ajouté par : Olivier charly
Published : Dec 16 , 2019

Plus de lyrics de l'album King Of Love

Plus de Lyrics de KIZZ DANIEL

KIZZ DANIEL
KIZZ DANIEL
KIZZ DANIEL
KIZZ DANIEL

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl