Paroles de Kel-P Vibes
...
Paroles de Kel-P Vibes Par KEL P
Slap dem face with the song after song
Bully season no apology
The way she dey whine this her body bang bang blaca black clips full of melodies
Me no need your opinion
Say me no need your opinion
We no dey the same level you should reconsider
If you see me no dey call me your jigga
Try me, wan gbe oo
I no go lie if you try me (wan gbe oo)
No bother bad mind me (wan gbe oo)
We no go give them any chances (wan gbe oo)
Eledumare lo sho mi dele oo
Anybody wey dey eye me (wan gbe oo)
Mo ya photo, mo je lotto, mo kpa wo, mo da wo hmm hmmm
Agbani darego
Le mo mi bi Lego
Maradonna Diego
See I came and I saw and I conquered
Remember when nobody send us
Felicia never wan fi give me lap dance
But nowadays she see me
She screaming I be champion
Slap dem face with the song after song
Bully season no apology
The way she dey whine this her body bang bang blaca black clips full of melodies
Me no need your opinion
Say me no need your opinion
We no dey the same level you should reconsider
If you see me no dey call me your jigga
Try me, wan gbe oo
I no go lie if you try me (wan gbe oo)
No bother bad mind me (wan gbe oo)
We no go give them any chances (wan gbe oo)
Eledumare lo sho mi dele oo
Anybody wey dey eye me (wan gbe oo)
Mo ya photo, mo je lotto, mo kpa wo, mo da wo hmm hmmm
Agbani darego
Le mo mi bi Lego
Maradona Diego
Agbani darego
Le mo mi bi Lego
Maradona Diego
Ecouter
A Propos de "Kel-P Vibes"
Plus de Lyrics de KEL P
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl