Paroles de Ojapiano
Paroles de Ojapiano Par KCEE
E no easy to be wise oh
Na who dey lead be strong man oh
See as dem dey look oh
All eye on me like Tupac oh
I give them Balenciaga, richardimille
I too bad oh
I no dey for your cheap chart oh
Carry your matter dey go tik tok oh
My gentle dey zongo oh
I no dey look back oh
Nne you go see commando oh
When I land oh
Nne you go see commando oh
I Don land oh
Nne you go see commando oh
When we land oh
Nne you go see commando oh
We Don land oh
Agu agu agu agu
Oja oja
Oja
Oja oja
Ecouter
A Propos de "Ojapiano "
Plus de Lyrics de KCEE
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl