
Paroles de Cruise
Paroles de Cruise Par JOSKID CHIZCHEESE
Gimme that thing Wey you love to party
One thing wey you love to party
Tell that thing Wey you love to party
One thing Wey you love to party
Shebi na you wey i dey see
Shebi na you wey I dey feel
Tell me wetin you want
Baby no dey flunct
Anywhere you want I go take you to
Tell you anything that you need to know
Shey na Morocco abi Orlando
I go take you to
Anywhere you want I go take you to
Tell you anything that you need to know
Shey na Morocco abi Orlando
I go take you to
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
Cos I know say you no be likе all this girls
Give me love no dеy look all this girls
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
She's a very fine girl
She's very fine
I no fit lie girl
I no fit lie
Need you in my life girl
Need you in my life
Na you I won dey see when I wake and
Before I sleep and When I wake and before I
Sleep and when I wake and before i sleep
Shey na you i won dey see ee when I wake
And before I sleeep epp ee eep ooo
Anywhere you want I go take you to
Tell you anything that you need to know
Shey na Morocco abi orlando
I go take you to
Anywhere you want I go take you to
Tell you anything that you need to know
Shey na Morocco abi orlando
I go take you to
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
Cos I know say you no be like all this girls
Give me love no dey look all this girls
Gimme that thing Wey you love to party
One thing wey you love to party
Tell that thing Wey you love to party
One thing Wey you love to party
Ecouter
A Propos de "Cruise"
Plus de Lyrics de JOSKID CHIZCHEESE
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl