Paroles de Hold Me
...
Paroles de Hold Me Par JOHNNY DRILLE
You dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow my
To the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock you
You dey make a man craze anytime you hold me
You dey make a man Allow me hold your waist
Make we just dey jolly, oh my Julie eh
Every time I think of you,
E dey do me like screw wan lose
Carry me go where I no know
The way you do me me I no know
Cause I no dey fit to keep my cool
I go dey do like mumu
Cause you're my fantasy
Oh baby you're my everything
I fit to die for you
Anything you want baby I go do
Darling my love e sure for you
Anything for my baby boo
Any anytime you smile you make me lose my cool
Spend all of my money on you
Baby girl tell me wetin you put for your stew
Very sweet ooo
You dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow my
To the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock you
You dey make a man craze anytime you hold me
You dey make a man Make I hold your waist
Make we just dey jolly, oh my Julie oh
I go dey comment for all your post, all your post
I go dey by your side I no go ghost, no go ghost
If dem other boys like you make them toast, make them toast
Until my fire go burn them, e go roast, e go roast
Oya take my kisses, my kisses and all my riches
Dem other boys, dem dem be leeches
I no dey mind all these dem witches
And anytime you smile you make me lose my cool
Spend all my money on you
Baby girl tell me wetin you put for your stew
Very sweet ooo
You dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow my
To the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock you
You dey make a man craze anytime you hold me
You dey make a man Make I hold your waist
Make we just dey jolly, oh my Julie oh
Ecouter
A Propos de "Hold Me"
Plus de Lyrics de JOHNNY DRILLE
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl