
Paroles de Silifa
Paroles de Silifa Par JHAYSINGS
On a wavy level
She wanna like the level
She dey gbadun the level
Dey gbadun the level
Tell me wetin I do you silifa
Wey make you weigh me like slippers
Play me like say I be fifa
Pipe me go like tipper
You give me fever when you go low
But the competition is ?
If you no win ojoro
Omo na ojoro
She say no rush o no rush o
Say she go surely see me later
She say don’t touch don’t touch o
Say she go con give me later
Today no wash o no wash o
But baby waiter no ?
Don’t let me waiter no be later
She say make inno worry she go con give me later
Omoge come see me later
Omoge come see me later
It’s important say we see later
Matter dey for ground wey we gats settle later
On a wavy level
She wanna like the level
She dey gbadun the level
Dey gbadun the level
Baby tonight go lit till early morning
We go sing melody
Wey you never sing before omo
Pata pata we go settle settle
After we battle
How many kilometers can you run
On your mark let’s go
She say no rush o no rush o
Say she go surely see me later
She say don’t touch don’t touch o
Say she go con give me later
Today no wash o no wash o
But baby waiter no ?
Don’t let me waiter no be later
She say make inno worry she go con give me later
Omoge come see me later
Omoge come see me later
It’s important say we see later
Matter dey for ground wey we gats settle later
Ecouter
A Propos de "Silifa"
Plus de Lyrics de JHAYSINGS
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl