
Paroles de Joy Is Coming
...
Paroles de Joy Is Coming Par Fido
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breathe
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala, galala, yeah
If e no be galala, I go give them fuji
Wọn ma jo o
Ijo o, ye-ye, ijo o, ye-ye, mml
Mo ni, Wọn ma jo-jo, mm
Ijo o, ye ye, hm, and ma jo o, ye-ye
Ah, and if e no be galala, I go give them fuji
Modupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea
Joy is coming, joy is coming, ah
Dupẹ Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, moni, Early in the morning
Modupẹ Oluwa, Oluwa, yea-ay
Joy is coming joy is coming
Mo dupẹ Oluwa, Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, Early in the morning
Up NEPA, up NEPA (woza)
Oluwa ti mu'na de (Oshaa)
Awọn t'emi ṣa'na wọ'le, uhn-uhn-yeah
Do me gently, do me tender
Awọn kele gb'ori wọ'le, ay-ay-ay
Awọn girlie gb'ori wọ'le, ay-ay-ay, e-yea
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breathe
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala, galala, yeah
If e no be galala, I go give them fuji
Wọn ma jo o
Ijo o ye-ye, ijo o ye-ye, mm-ah
Mo ni, Wọn ma jo-jo mmm
Ijo o-ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye
Ah, and if e no be galala, I go give them fuji
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, joy is coming, ah
Dupẹ Oluwa, Oluwa, yea-ay
Joy is coming, moni, "Early in the morning
Mo dupẹ Oluwa, Oluwa, yea-ay
Joy is coming, joy is coming
Mo dupẹ Oluwa, Oluwa, yea-ay
Joy is coming, moni, Early in the morning
Do me gently, do me tender
Gb'ori wọ'le, ay-ay-ay
Ṣa'na wọ'le ay-ay-ay, yea
Up nepa, up nepa
Oluwa ti mu'na de, ay-ay-ay
Ṣa'na wọ'le, ay-ay-ay
Ecouter
A Propos de "Joy Is Coming"
Plus de Lyrics de Fido
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl