
Paroles de Tell
Paroles de Tell Par EMMCEE RNB
Before we Dey beg for take away
Oooo oooo
They Dey tell us make we get away
Oooo oooo
But Baba God don open the way
Oooo oooo
Everything come start to de Dey
Ooo oo
Tell somebody Wetin go be go be
If you Dey see blessings Dey follow me
Tell somebody Wetin go be go be
If you Dey see blessings Dey follow me
Before for republic ooo
We Dey shame for public oo
Now we Dey represent the public o
Giving them good good music o
Before for republic oo
We Dey hide for public oo
Now na good music oo
We Dey give the public ooo
Kpo kpo kpo kpo
Na who get door nai Dey hear kpo kpo kpo
Egusi weh Dey boil potopoto
Na money make am boil potopoto
Before we Dey beg for take away
Oooo oooo
They Dey tell us make we get away
Oooo oooo
But Baba God don open the way
Oooo oooo
Everything come start to de Dey
Ooo oo
Tell somebody Wetin go be go be
If you Dey see blessings Dey follow me
Tell somebody Wetin go be go be
If you Dey see blessings Dey follow me
We thank baba God for the blessings o
Shuoo b'cos story too full mouth to yarn o
But hold this one strong
Chech on the beat
Oga Network
Worldobobay emmcee rnb
Comot leg high tension shuoo
Ecouter
A Propos de "Tell"
Plus de Lyrics de EMMCEE RNB
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl