
Paroles de Sweet Melody
Paroles de Sweet Melody Par DOTMAN
Sweet melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy
Serve them hit fun won ni energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
O balance
Gbe Givenchy sori Versace
Omo to n so the girl em fantasy
Eni tan be lori ko lo n fara ki
Man don take over man getting money
Gbogbo igba tero pe iro ni
Man I been working Man steady balling
From London to New York City
Sweet melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy
Serve them hit fun won ni energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
Man don take over man getting money
Gbogbo igba tero pe iro ni
Man I been working Man steady balling
From London to New York City
Sweet melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy
Serve them hit fun won ni energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
Ecouter
A Propos de "Sweet Melody"
Plus de Lyrics de DOTMAN
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl