Paroles de Penetrate
Paroles de Penetrate Par DEL B
When you dey hustle nobody send you
When you don make am dey go come pretending
Dey go claim say den be your friends
Del B omo dem no get end
As dey rise I be daily man
Man a fuel like a new born
Mama say issa carry on
I will make you run the place like a stallion
New man change like a chameleon
Fight for yourself like a battalion
Stack up the money in a billion
And don’t spend the money on Don Perignon
I just dey meditate
Every day I just dey elevate
As I dey motivate
Everything I do I just dey penetrate
(Ohhh weeeh, oweeh, oweeh, oweeh )
(Everything I do just dey penetrate oh
Patoranking everytime we dey elevate oo
(Ohhh weeeh, oweeh, oweeh, oweeh )
Everything I do just dey penetrate oo
(Ohhh weeeh, oweeh, oweeh, oweeh )
I want to buy motor
I want to build house
I want to chop life
I want to get money
I want to buy car
I want to live my life
Make you no look uche follow me
Say make u count your blessings all
Say God wey dey bless every man
Say He go bless you if u do your best
New man change like chameleon
Fight for yourself like a battalion
Stack up the money inn a billion
Don’t spend the money don Perignon
I just dey elevate
Every day I just dey motivate
As I dey educate
Everything I do Ijust dey penetrate
(oweeh, oweeh, oweeh )
Everything I do just dey penetrate o
(oweeh, oweeh, oweeh )
Patoranking everytime we dey elevate oo
(oweeh, oweeh, oweeh )
(I want to buy motor
I want to build house
I want to chop life
I want to get money
I want to buy car
I want to live my life)
I want to buy motor
I want to build house
I want to chop life
I want to get money
I want to buy car
I want to live my life
Everything I do just dey penetrate
(oweeh, oweeh, oweeh )
Everything I do just dey penetrate
(oweeh, oweeh, oweeh )
Del B Patoranking everytime we dey elevate o
(oweeh, oweeh, oweeh )
Everything I do just dey penetrate oo
(oweeh, oweeh, oweeh )
Everything I do just dey penetrate
Everything I do just dey penetrate oo
Del B Patoranking everytime we dey elevate o
(oweeh, oweeh, oweeh )
Everything I do just dey penetrate oo
(oweeh, oweeh, oweeh )
Wa wa wa wa wa wawa
Ecouter
A Propos de "Penetrate"
Plus de Lyrics de DEL B
Commentaires ( 0 )
Aucun commentaire pour l'instant
Vous aimeriez sûrement
Essayez l'application Mobile
A propos de AfrikaLyrics
Suivre Afrika Lyrics
© 2024, We Tell Africa Group Sarl