CRISSFIZZY Hustle cover image

Paroles de Hustle

Paroles de Hustle Par CRISSFIZZY


Igho Records. It’s  No limit

You for dey hustle
No let them man intimidate you
Them man intimidate you
You for dey hustle
Make you no let them man intimidate you
Them man intimidate you

Make them no sabi borrow  because of woman ( tell you nonsense o)
Them go tell you nonsense o because of woman ( get sense o)
Them go carry body because of raba o, no send them o
Them go show body because of raba o,  no send them o

You know the economy bad
Everything hard o
Everywhere a yaga o
And if I get no man no get job
You know the economy bad
Everything hard o
Everywhere a yaga o
And if I get no man no get job

You for dey hustle ( hustle )
Make you no let them man intimidate you
Them man intimidate you
You for dey hustle ( hustle )
Make you no let them man intimidate you
Them man intimidate you

Why you no dey hustle
You no like flexing
Quensh Onome today
Tomorrow blessing
Old age don they come obobe focus
You like the way your hand cold like crazy man blokus
When you enter my Benz you no like the smell
You no like fuck my girls leave am make he swear
See show wey you wear be like Moses own
Way he take trek for Egypt
Men see you phone fall your hand wey you go they pick money
Where your mate they spray you like am abi
2 seconds every guy my woman go pay
I honor spot for you, you dey use am wash bobby   

You know the economy bad
Everything hard o
Everywhere a yaga o
And if I get no man no get job
You know the economy bad
Everything hard o
Everywhere a yaga o
And if I get no man no get job

Hustle
Hustle

You for dey hustle ( hustle )
Make you no let them man intimidate you
Them man intimidate you
You for dey hustle ( hustle )
Make you no let them man intimidate you
Them man intimidate you

 

Ecouter

A Propos de "Hustle"

Album : Hustle (Single)
Année de Sortie : 2020
Ajouté par : Regee
Published : Sep 21 , 2020

Plus de Lyrics de CRISSFIZZY

Commentaires ( 0 )

Aucun commentaire pour l'instant



A propos de AfrikaLyrics

Afrika Lyrics est la plus large collection de paroles de chansons et de traductions d’Afrique. Afrika Lyrics fournit les paroles des musiques de plus de 30 pays africains et des traductions de lyrics de plus de 10 langues africaines en français et en anglais.

Suivre Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl